A Nigerian matchmaker claims that a marriage-minded relationship ended due to online comments regarding ongoing discussions between musician Chike and media personality Frank Edoho.
In a popular video, the man claimed that she was the one who connected the couple on TikTok, and that he resided in America while the lady lives in Nigeria.
According to him, the relationship ended after the man viewed comments made by the lady online defending Chike and joked about cheating if her spouse continued to be malicious towards her.
He was disappointed that social media comments apparently contributed to the breakup of the relationship.
His words …
“Hello everybody. One relationship just scatter. One relationship wey suppose lead to marriage this December just scatter now because of this Frank and Chiké ongoing matter. This girl dey Nigeria and the guy dey America. Na me connect them for TikTok. This guys dey follow each other. This guy come see comment where this girl dey praise Chiké, say wetin Chiké do Frank dey okay. That number one.
She come comment for another post. Make Una dey hear o, p00r girl wey never chop wey her boyfriend wey dey America dey feed come dey take care of her mama. She come comment say oh Frank wife, you just dropped an update. Now I know what to do if my man keep malice with me. Any simple mistake I will Chiké my man.
And na this guy dey feed and pay her rent. Her mama wey dey s!ck na him dey take care of her hospital bill. You see wetin comment don do your life?”
Watch the video below;

